Shaydee – Sweet Like Rihanna ft. 2Baba



shaydee on the single
say she sweet like rihanna
say na you my eyes dey see girl girl
e be you i desire
and with you girl i wanna be
anywhere you go amma follow
anywhere you dey i go tattoo you
sweet like rihanna

see baby girl i go do you right
cause i wanna love you till the end
i know you hurt so many times
promises they never ever keep
hold me girl come hold me down
don’t leave me darling
would you stay around
looking back you own me now
you’re the one wey i dey find

say imma need your love
baby do you comprehend
cause i believe in love
baby let me hold your hand girl
and i need to love
see i just can’t deny
cause you the one i love
you set my soul on fire
for real

say she sweet like rihanna
say na you my eyes dey see girl girl
e be you i desire
and with you girl i wanna be
anywhere you go imma follow
anywhere you dey i go tattoo to you
sweet like rihanna
oh no uh yeh

[verse 2 – 2baba]
everything that i want you to be
you be everything wey god say dem send you to me
cause you be proper angel
anybody wey no gel with you
they have to send them to hell
cause me and you is what we need in our life
me and you our loving can end in a stride
we spread our wings and we go fly anywhere
fly so far where bad belle no go near
who be the man wey no see your face
wey no respect you
wey no look you as a god
who be the man wey no see you for kitchen dey look your waist
dey let your waist to waste
ah ah i say no shady dealing
my and shaydee dey for here but no shady dealing
just an expression of my feelings
just wan know how you are feeling

i say you hot like rihanna
fire dey for your head o
you hotter than fire
no be small thing
see as i dey here
see as am looking at you everyday
i love you everyday
i love you everyday

she sabi whine am
she sabi move
you see my african girl she sabi groove
cause she go all night
am feeling all right
cause am a victim of her love
she sabi whine am
she sabi book
you see my african girl she sabi groove
she gonna make me wanna stay
i like it when she groove

say she sweet like rihanna
say na you my eyes dey see girl girl
e be you i desire
and with you girl i wanna be
anywhere you go amma follow
anywhere you dey i go tattoo to you
sweet like rihanna

Post a Comment

0 Comments