Koker – Give Them



ah
customer is always right
i tell you

i don’t wanna sing……i don’t wanna sing
now i wanna sing
you don’t like the song……now you hear the song
now you like the song
you don’t wanna love……you don’t wanna love
now you fall in love
you don’t wanna touch……you don’t wanna touch
now you don dey touch
you don’t wanna kiss……you don’t wanna kiss
now you don dey kiss
you don’t wanna ah……you don’t wanna ah
now you don dey ah

oya give them……give them
oya give them
fun won tan
oya give them……give them
oya give them
fun won tan
oya fun won……koba
oya fun won……koba
ema fun won……koba
fun won……koba……fun won

no tell me what i know
what i……what i know
na me know hpow much wey dem pay for show……wey dem pay for show
when dem demand, me i supply
which one be your own
do your own, i do my own……bro why you come dey bone

ibi ti mo fe lo……wan fe kin lo
won fe kinri shibi ti ma fi b’obe
anything dey go
i go dey match dey go
as them dey want am oo
i go dey give them oo

you don’t wanna love……you don’t wanna love
now you fall in love
you don’t wanna touch……you don’t wanna touch
now you don dey touch
you don’t wanna kiss……you don’t wanna kiss
now you don dey kiss
you don’t wanna ah……you don’t wanna ah
now you don dey ah

oya give them……give them
oya give them
fun won tan
oya give them……give them
oya give them
fun won tan
oya fun won……koba
oya fun won……koba
ema fun won……koba
fun won……koba

na from crawl from pikin dey work……small pikin dey work
and na from work man pikin dey chop……man pikin dey chop
after we chop man pikin must fuck……man pikin must fuck
they wan see the end but we no get bus-stop

ibi ti mo fe lo……wan fe kin lo
won fe kinri shibi ti ma fi b’obe
anything dey go
i go dey match dey go
as them dey want am oo
i go dey give them oo

you don’t wanna love……you don’t wanna love
now you fall in love
you don’t wanna touch……you don’t wanna touch
now you don dey touch
you don’t wanna kiss……you don’t wanna kiss
now you don dey kiss
you don’t wanna ah……you don’t wanna ah
now you don dey ah

oya give them……give them
oya give them
fun won tan
oya give them……give them
oya give them
fun won tan
oya fun won……koba
oya fun won……koba
ema fun won……koba
fun won
koker
koker
call me mr koker
how much are they paying me sef
i don’t give a damn

Post a Comment

0 Comments