Yeah...Someday soon
Verse One
Real life, this is real life
the rich is getting richer, the poor dey poor
checkout the street life we dey live
shey you believe, we live from hands to mouth to feed
and the people wey dey the seat they dont give a shit dem just dey eat...huh
wetin dey happen, my people wetin dey shele
theyre speaking too much of grammar we dont have no shoes shey we be cele
ogbeni park well, you just dey form the accent
the last i checked the book of life your name was absent
you be tripping everyday for vanity poor people panicking this is insanity
i was raised up by humanity i no send no gravity am living happily
my race is back your race is white, my blood is red is yours really white
we are all the same if you feel my pain lets stop this fight
i am saying
Chorus
One day, my people one day
monkey go go market oo
but e go come back
with plenty banana, plenty plenty banana
everybody go halla na who dash monkey banana
Verse Two
One day, my people one day
we dey struggle from sunday to monday
my brother, life no be one way
dem go hold you up like traffic, love stories end up in tragic
i no be gentle man i come from africa, no magic
they be trying to lure me to still keep my cool
everyday for wise one day for the fool
wey common man no fit chop belle full
but the man wey dey lead dem dey dance skelewu
you dey dance skelewu, for the people wey vote for you
fuck that shit, get something to do or i loose up my cool and i break a bone for you
Chorus
One day, my people one day
monkey go go market oo
but e go come back
with plenty banana, plenty plenty banana
everybody go halla na who dash monkey banana
Verse Three
To the soldiers who lost their lives in wars trying to save the country
i hope they rest in peace in Gods presence their blessings are bounty
and to my compatriots who didnt sell their votes for money
i hope you stay strong theis fucking journey wont be funny
Chorus
One day, my people one day
monkey go go market oo
but e go come back
with plenty banana, plenty plenty banana
everybody go halla na who dash monkey banana
Outro
ummm this is just a piece of my mind like
i sit and wonder how we get decieved all the time well
well in that case its versatile expressions tha ep lets go lets go
Hanno lomo
i am saying
Comments
Post a Comment