Skip to main content

OJD - Lost Chilhood ft K-Peace


Intro
Tho i miss the days
when life was simple
Fuji Rembee Lakunle
they call me OJD
le le le le le o

Verse [OJD]
If to say i still be baby
i go wake up early morning
i go cry to mama
oh oh oo uu oo
she go give me breast
i'm gonn rest on her shoulder
and she's goon carry me with her hand
be for you know
i don sleep go

Chorus [OJD]
If to say i still be baby
kilo kan mi o
pelu gbogbo wahala
wey me i dey face
everyday
to ba je wipe mo shi wa lomode
tell me wetin concern me
ki lo kan mi oo
with all those palava
and all those wahala
from Sunday to Saturday
mo gbe oo

Bridge [OJD]
If to say i still be baby
Ngozi no go chop my money
Bunmi no go turn me to maga
oo o o ma ga

Verse [K-Peace]
Omo to ni baba oun o la
to mama un o lowo
shebi enu e lo wa yen
if to say i still be baby
i for still dey demand from my mummy
and my daddy
but life is a street
i need to hustle

Bridge [K-Peace]
If to say i still be baby
now kilo kan mi o
pelu gbogbo wahala
wey me i dey face
everyday kunle

Chorus [OJD]
to ba je wipe mo shi wa lomode
tell me wetin concern me
ki lo kan mi oo
with all those palava
and all those wahala
from Sunday to Saturday
mo gbe oo

Verse [OJD]
Now i'm 25
as a young boy wey need to hustle
i carry my CV
i carry my bag
i left ojo
down to Ikeja
tell me wetin i see
upon say i be graduate
dem tell me say i must to carry ponpon
before i see ONE-FIVE everyday


Hook [K-Peace]
I remember when me i dey younger
this life sweet, i no dey bother
but now, am getting real stronger
everyday by day na so so hunger under

Hook [OJD]
what can i say
life is a street
to my hustle is also a street
buh, we never gonn retreat
eh eh eh eh eh ah ah eh
but i no be baby.
© 2020 GospelHub

Designed by Open Themes & Nahuatl.mx.