Skip to main content

Maleek Berry – One life ft. Wizkid

Berry 
Berry killing this one 
Berry murder this 
Berry pon the beat (ey yah) 
Berry berry 
Berry and Wizzy 
Maleek Berry eh, whine on the beat, Wizzy baby eh 


See 
I got one life to live 
So I go rock am I go give am on the low 
Moving everyday I no dey slow 
Killing the game, 20 years we no dey go 
One life to live 
I get plenty gbedu and plenty dough 
StarBoy we no dey slow 
Killing the game everyday we no dey go 


Man na real bad man no need to prove nothing 
Killing every beat wey I hear e don tey 
Shebi na for streets wey I dey wey I hustle for the pay now God don bless my day 
Now I dey denge pose 
Girls dem love my koboko 
I say my music make dem dey choke oh 
StarBoy takeover the streets don dey go oh 


My music giving them flavour (flavour) 
See I got the flavour (flavour) 
Say I dey scatter their brain, say I dey burst their brain 
Say when I enter the place 
See I got flavour (flavour) 
Say I dey giving them flavour (flavour) 
See I dey scatter the place 
Say I dey mash up the place 
Say I dey burst their brain 


I got one life to live 
So I go rock am I go live am on the low 
Moving everyday I no dey slow 
Killing the game, 20 years we no dey go 
One life to live 
I get plenty gbedu and plenty dough 
StarBoy we no dey slow 
Killing the game everyday we no dey go 


Everyday me I’m on a grind 
I say my money me I just dey find 
I like to party me I no dey fat 
Everyday me I like to shine 
I get a couple girls wey go die for me 
And a couple girls wey no dey smile 
And the girls dem go steady die for me 
Dem dey tell me na me dem dey find 


My music giving them flavour (flavour) 
See I got the flavour (flavour) 
Say I dey scatter their brain 
Say I dey burst their brain 
See when I enter the place 
See I got flavour (flavour) 
Say I dey giving them flavour (flavour) 
See I dry scatter the place 
Say I dey mash up the place 
Say I dry burst their brain 


I got one life to live 
So I go rock am I go give am on the low 
Moving everyday I no dey slow 
Killing the game, 20 years we no dey go 
One life to live 
I get plenty gbedu and plenty dough 
StarBoy we no dey slow 
Killing the game everyday we no dey go 


Ika poju ninu omo araye 
So when I hustle I dey keep am on the low 
When you chop no let anybody know 
No be everybody happy for your show 
Ika poju ninu omo araye oh 
So when I hustle I dey keep am on the low 
When we chop no let everybody know 
Cos no be everybody happy for your show 


My music giving them flavour (flavour) 
See I got the flavour (flavour) 
Say I dey scatter their brain 
Say I dey burst their brain 
See when I enter the place 
See I got flavour (flavour) 
Say I dey giving them flavour (flavour) 
See I dry scatter the place 
Say I dey mash up the place 
Say I dey burst their brain 


See 
I got one life to live 
So I go rock am I go give am on the low 
Moving everyday I no dey slow 
Killing the game, 20 years we no dey go 
One life to live 
I get plenty gbedu and plenty dough 
StarBoy we no dey slow 
Killing the game everyday we no dey go
© 2020 GospelHub

Designed by Open Themes & Nahuatl.mx.