on the beat na 2kriss e
all the girls dem want to kiss e
all the girls dem want to kiss e
oya o na na na na na na
sare wa gba banana
o ro ro ro ro ro ro
α da da da da da da
sare wa gba banana
o ro ro ro ro ro ro
α da da da da da da
i no fit lie o
dansaki re
you carry body you fine o
eh oh my boo
dansaki re
apon bi epo re baby hold me tight
dansaki re
naananananaa
dansaki re
naananananaa
dansaki re
eyba
dansaki re
you carry body you fine o
eh oh my boo
dansaki re
apon bi epo re baby hold me tight
dansaki re
naananananaa
dansaki re
naananananaa
dansaki re
eyba
wanna roll wanna roll wanna roll roll roll eh
see that low waist so low low low low
ride me like e the horse wey dey polo lo lo
see your front see your back i dey kololo….i dey kololo
chiwendu you are blowing my mind
see the way that wine oya press rewind…rewind
dutty whine,oya do dutty wine
make you shack all of them wey dey weep on the line
chidinma know
ginika know
mi fe m’eran lawo ori mi ma lo
baby i know
say you wan roll
why you dey dull
oya baby go low
eh
see that low waist so low low low low
ride me like e the horse wey dey polo lo lo
see your front see your back i dey kololo….i dey kololo
chiwendu you are blowing my mind
see the way that wine oya press rewind…rewind
dutty whine,oya do dutty wine
make you shack all of them wey dey weep on the line
chidinma know
ginika know
mi fe m’eran lawo ori mi ma lo
baby i know
say you wan roll
why you dey dull
oya baby go low
eh
oya o na na na na na na
sare wa gba banana
o ro ro ro ro ro ro
α da da da da da da
sare wa gba banana
o ro ro ro ro ro ro
α da da da da da da
i no fit lie o
dansaki re
you carry body you fine o
eh oh my boo
dansaki re
apon bi epo re baby hold me tight
dansaki re
naananananaa
dansaki re
naananananaa
dansaki re
eyba
dansaki re
you carry body you fine o
eh oh my boo
dansaki re
apon bi epo re baby hold me tight
dansaki re
naananananaa
dansaki re
naananananaa
dansaki re
eyba
tell the girls wey dey show kan ye polowo
when my girl put it down dem dey sorrow
zomana amina just dey follow lo o
paper dey, kudi dey ,baby molowo o…baby molowo
testing one two
i know you want to
show me pepper, what you gon do
please stop dreaming ,f’omi boju
lets leave the dream, ka jo sere moju
when my girl put it down dem dey sorrow
zomana amina just dey follow lo o
paper dey, kudi dey ,baby molowo o…baby molowo
testing one two
i know you want to
show me pepper, what you gon do
please stop dreaming ,f’omi boju
lets leave the dream, ka jo sere moju
oya o na na na na na na
sare wa gba banana
o ro ro ro ro ro ro
α da da da da da da
oya o na na na na na na
sare wa gba banana
o ro ro ro ro ro ro
α da da da da da da
sare wa gba banana
o ro ro ro ro ro ro
α da da da da da da
oya o na na na na na na
sare wa gba banana
o ro ro ro ro ro ro
α da da da da da da
i no fit lie o
dansaki re
you carry body you fine o
eh oh my boo
dansaki re
apon bi epo re baby hold me tight
dansaki re
naananananaa
dansaki re
naananananaa
dansaki re
eyba
dansaki re
you carry body you fine o
eh oh my boo
dansaki re
apon bi epo re baby hold me tight
dansaki re
naananananaa
dansaki re
naananananaa
dansaki re
eyba
oya o na na na na na na
dansaki re
sare wa gba banana
dansaki re
o ro ro ro ro ro ro
α da da da da da da
dansaki re
sare wa gba banana
dansaki re
o ro ro ro ro ro ro
α da da da da da da
baby skilashi
2kriss
olamide baddo
baddest hardest
bigbanks oshe
shoutout to my ladies dem
all my london girls
eyba
oya na,
ladies dem na na
all my yankee babes,
lagos babes
ladies dem na na
thank you thank you
i love you all
you are too poposi poposi
2kriss
olamide baddo
baddest hardest
bigbanks oshe
shoutout to my ladies dem
all my london girls
eyba
oya na,
ladies dem na na
all my yankee babes,
lagos babes
ladies dem na na
thank you thank you
i love you all
you are too poposi poposi
