If to say i wan be doctor, plenty people for die,
If to say i wan be teacher, my teaching for horrible die,
If to say i wan be pastor, na only me for dey congregation
Cos no be my calling, i for just dey force myself
But i know my calling and i follow it
I know my calling i run with it
Music na my calling, i follow itIf to say i wan be teacher, my teaching for horrible die,
If to say i wan be pastor, na only me for dey congregation
Cos no be my calling, i for just dey force myself
But i know my calling and i follow it
I know my calling i run with it
Music na my calling aaaahhh i follow it
Verse 1
Plenty people dey struggle, no be say them no good
But the place wey dem dey no fit their design
Maybe they were made for Lagos, but all they want is port harcourt
Or maybe they were made for London, but all they want is America
Sometimes just sitdown and reason
What is it that you’re made for
Or what is that one thing you do
That comes without stress and then brings you joy

Chorus
If to say i wan be doctor, plenty people for die,
If to say i wan be teacher, my teaching for horrible die,
If to say i wan be pastor, na only me for dey congregation
Cos no be my calling, i for just dey force myself
But i know my calling and i follow it
I know my calling i run with it
Music na my calling, i follow it

Verse 2
Now check out creation, everything get him own place
Bird no fit live inside water and fish no fit live outside water
Just because you hear ball dey pay
No mean say you suppose play
Or just cause you like dangote
No mean say you suppose be am
So sit down and locate your calling and just be you
You’ll succeed at being yourself and not being somebody else

If to say i wan be doctor…
If to say i wan be teacher…